Rema & Shallipopi - BENIN BOYS
- Слушали: 0
- Размер: 1.34 Mb
- Битрейт: 320 kb/s
- Длительность: 35 сек.
- Дата релиза: 2024
Слушать
Скачать
Лучший рингтон «Rema & Shallipopi - BENIN BOYS» из категории --- на звонок Вашего телефона слушать онлайн и скачать бесплатно в MP3 на Android или IPhone
Текст песни
They call me Shallipopi Pluto presido Say, say, say Say, say, say Say, say, say (Another banger!) Touchdown Benin boys, gẹn-gẹn-gẹn Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm) Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy) Santa Monica touchdown, shekens (clear road) They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ (ehn) Na we dey bully, na we dey pepper (say) If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get (oh, ay) E get why dem dey call us Benin boys (confirm) We no dey make too much noise (clear road) Na we dey pull up with convoy (ehn) You know the billings' wey we dey chest (okay) Many fishes in the river, but na you I wan taste (say, say, say, say) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn) Have you for dinner, unto the next (confirm) See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh (See, see, see money oh, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh (say, say, say, say, say, say, say) See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) See money, see am, see, see, see money, oh (say, say, say, say, say, no go dey-) Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal oh, give medal oh Na my Benin brothers I go call before I call ọlọ́pàá oh, if anything kpa oh Remy boy, you can paste me your location (confirm) What is your next destination? (Say) Should I give you my direction? (Say, say, say) Touch Benin boy, you don touch the full nation (ay, say) Touchdown Benin boys (Ki-), gẹn-gẹn-gẹn (ehn) Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm) Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way) Santa Monica touchdown, shekens (no go dey-) They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ Na we dey bully, na we dey pepper If you play with the boys, you go collect See doings, you no fit talk say we no get E get why dem dey call us Benin boys (confirm) We no dey make too much noise (ehn) Na we dey pull up with convoy (okay) You know the billings wey we dey chest (say) Many fishes in the river, but na you I wan taste (say, say, say, say, say, say, say) Chop you and clean mouth, eat you for lunch (eh) Have you for dinner, unto the next (nor go dey) Oya, spẹkẹlẹ, spẹkẹlẹ, dun-gbaga-dun Benin boys no dey rest, oya, ji, ma sun (ay) Say we see opportunity, we no fit zuzu (ehn) Small thing come out, use am buy 4Matic Small circle, big money, dirty money Chubby body wanna gum me, ah (confirm) New Benz oh, incoming (ehn) Sexy body, tell me what time that you coming (ehn, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh See money, see am, see, see, see money, oh (See, see, see money oh, wahala) See money, see am, see, see, see money, oh (say, say, say, say, say, say, say) See money, see am, see, see, see money, oh (ehn, confirm) See money, see am, see, see, see money, oh (say, say, say, say, say, no go dey-) (Yo, X) Ki-
Похожие песни