Crayon & Ayra Starr - Ngozi
- Слушали: 0
- Размер: 1.34 Mb
- Битрейт: 320 kb/s
- Длительность: 35 сек.
- Дата релиза: 2023
Слушать
Скачать
Лучший рингтон «Crayon & Ayra Starr - Ngozi» из категории --- на звонок Вашего телефона слушать онлайн и скачать бесплатно в MP3 на Android или IPhone
Текст песни
Cray way! You gimme light bi ti solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ah Girly you don change my persona ahn The revelation is in order All the pressure I been under Why I call you Ngozi God don bless me Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl I gat you no worries E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killy me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killi me Kitana E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killi me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy me Kitana I know you're waiting I'll run hastily to you In my panamera Hola hola hola I'm levitating, I feel ectasy when you Whisper nakupenda Wetin you put for this your jollof (watin) You've gat my heart and my soul on lock And I wanna go crazy with you Through the night till the sun come up Let's do it all do it all for love 'Cause moti fun e ni kokoro I never wanna lose this To you I belong This must be love E dey do me, wa wa, o o Scatter my internal Craving your nsala o No killi me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No kill me Kitana E dey do me, wa wa, wa o o Scatter my internal Craving your nsala o No killi me Kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killi me Kitana Everything you do me, I like My best friend, the love of my life I no fit dey without Abi you want make bad belle off my light? The future I want to hold on to Girly no fear, I dey for you I go run the matter for me and you Make I be the reason you believe in true love Why I call you Ngozi God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl, I gat you, no worries No worries, girl E dey do me wa, wa oh Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me, Kitana oh Jeka lo, biza wa wa o Hypertension idi nla nla Referee, no disallow No killi me, Kitana oh
Похожие песни