Fido - Joy Is Coming
- Слушали: 0
- Размер: 1.34 Mb
- Битрейт: 320 kb/s
- Длительность: 35 сек.
- Дата релиза: 2024-12-14
Слушать
Скачать
Лучший рингтон «Fido - Joy Is Coming» из категории --- на звонок Вашего телефона слушать онлайн и скачать бесплатно в MP3 на Android или IPhone
Текст песни
E-yea, Mr. Fido-do-do-do, yeah-yeah Oshaa (ChokeBoi, ChokeBoi) He say na me been taking things easy Catching some cruise with my gees You smoke one puff, you dey hiss Comot body, body no dey breath Put on your shoe, make you stand at ease All your sorrow, make you dance dem free If e no be galala, galala, yeah If e no be galala, I go give them fuji Wọn ma jo o Ijo o, ye-ye, ijo o, ye-ye, mm-ah Mo ni, "Wọn ma jo-jo," mm Ijo o, ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye Ah, and if e no be galala, I go give them fuji Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea Joy is coming, joy is coming, ah 'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm) Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea Up NEPA, up NEPA (woza) Oluwa ti mu'na de (Oshaa) Awọn t'emi ṣa'na wọ'le, uhn-uhn-yeah Do me gently, do me tender Awọn kele gb'ori wọ'le, ay-ay-ay Awọn girlie gb'ori wọ'le, ay-ay-ay, e-yea He say na me been taking things easy Catching some cruise with my gees You smoke one puff, you dey hiss Comot body, body no dey breath Put on your shoe, make you stand at ease All your sorrow, make you dance dem free If e no be galala, galala, yeah If e no be galala, I go give them fuji Wọn ma jo o Ijo o ye-ye, ijo o ye-ye, mm-ah Mo ni, "Wọn ma jo-jo," mm Ijo o-ye-ye, hm, and ma jo o, ye-ye Ah, and if e no be galala, I go give them fuji Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming, joy is coming, ah 'Dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming (yea-yea), joy is coming (yea-yea, mm) Mo dupẹ f'Oluwa, f'Oluwa, yea-ay Joy is coming, mo ni, "Early in the morning," e-yea Do me gently, do me tender Gb'ori wọ'le, ay-ay-ay Ṣa'na wọ'le ay-ay-ay, yea Up NEPA, up NEPA Oluwa ti mu'na de, ay-ay-ay Ṣa'na wọ'le, ay-ay-ay Skrrr
Похожие песни