МобРинг » Ayra Starr - Commas

Ayra Starr - Commas

  • Слушали: 0
  • Размер: 1.34 Mb
  • Битрейт: 320 kb/s
  • Длительность: 35 сек.
  • Дата релиза: 2024
Слушать
Скачать
Лучший рингтон «Ayra Starr - Commas» из категории --- на звонок Вашего телефона слушать онлайн и скачать бесплатно в MP3 на Android или IPhone
Текст песни
(Initiating rage process)
Ohh, oh no
Eya-eya

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dey never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dey never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Похожие песни